Connect with us

Lyrics

[Lyric] Neptune x Patoranking – “Gaza LYRICS”

Published

on

“Gaza Lyrics” – Song delivered by Deejay Neptune and Patoranking (World Best!)

Award-winning disc jockey, DJ Neptune drops his second single for the year 2021- “Gaza“, he features Dancehall act, Patoranking , Check out the song Lyrics below

LYRICS

Yaa
Greatness
Wi…Wi…Wi…Willis giddem
Yea
Giddem, giddem…
DJ Neptune, Hit me

Every time I come around
Girl dem a show me love
Anytime I boogie down
The girl dem wan set it off

Who get money na him be the man (Yes o!)
Who dey make the people discuss
Onyeoma Jagaban
Yes! make you report

Follow me to Gaza (Gaza)
Gaza (Gaza), Gaza (Gaza), Gaza
Follow me to Gaza (Gaza)
Gaza (Gaza), Gaza (Gaza), Gaza
Oya wey the Ganja?
Ganja (ganja), ganja (ganja), ganja (ganja)
Push up on the lighter (lighter)
Lighter (lighter), lighter (lighter), lighter

VERSE
Udeme na my best friend pankololo
I just wan siddon dey shack kololo
No time to dey waste time jastololo
Gbedu wey dey burst brain Neptune jogodo
Madness dey for the dance floor
Sweet girl wey dey whine say she want more
COVID no dey fear native doctor
Somebody go tell Kate Henshaw e choke
My mandi e restrict my airflow I panji
You give me 20 na still shandi
Nkechi dey whine am till 2:30
Fire, take am go higher
Plenty chikala want my bulala
Send me your aza, block me for plaza
If you want am follow me go Gaza

DOWNLOAD MP3

FAST DOWNLOAD MP3

Follow me to Gaza (Gaza)
Gaza (Gaza), Gaza (Gaza), Gaza (Gaza)
Follow me to Gaza (Gaza)
Gaza (Gaza), Gaza (Gaza), Gaza (Gaza)

Oya wey the Ganja?
Ganja (ganja), ganja (ganja), ganja
Push up on the lighter (lighter)
Lighter (lighter), lighter (lighter), lighter

Every time I come around
Girl dem a show me love
Anytime I boogie down
The girl dem wan set it off

Who get money na hin be the man (Yes o!)
Wey dey make the people discuss
Onyeoma jagaban
Yes! make you report

Follow me to Gaza (Gaza)
Gaza (Gaza), Gaza (Gaza), Gaza
Follow me to Gaza (Gaza)
Gaza (Gaza), Gaza (Gaza), Gaza

Oya wey the Ganja?
Ganja (ganja), ganja (ganja), ganja
Push up on the lighter (lighter)
Lighter (lighter), lighter (lighter), lighter

DJ Neptune
World best
Milla Mix

[Lyric] Neptune x Patoranking – “Gaza LYRICS” 3

Wi…Wi…Wi…Willis giddem
Greatness republic
You already know
Neptune Record
Sound of Neptune

Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Copyright © 2021 - BeatAfrika Media.