Connect with us

Songs

FameBoy Bl – ”Nobody” [Song+Lyrics]

Published

on

Negro House Records singer FameBoy Bl drops a new shimmering dope single tittled “NOBODY.” which he just put out, his first single of the year 2021 which is currently making waves on the airways, radios and streams. It is another banger we are sure you will love and enjoy.

 

Listen, FameBoy Bl – “NOBODY.” below & share.

YOUTUBE

DOWNLOAD HERE

FameBoy Bl - ''Nobody'' [Song+Lyrics] 3

 

DOWNLOAD MP3

FAST DOWNLOAD MP3

 
 
Fameboy…….Let me in
 
For the ghetto….
No friends ohh,
Nobody way go call my name ohh
 
Ohh what a pity
Ohh what a shame ohh
That’s y me I want to blow ohh
 
Chorus
Nobody call me somebody 
Everyday I struggle for the money show me money oluwaniiii….
Do me Magic
For the ghetto everybody just keep running 
Bad people want to try to they criticize me
Ma matter don cast I need mercies cause nobody knows me
 
Verse 2 
Give me blues
Give me reggae
I need nobody wey go tell me shegge 
Ha e dey be,
Ohh no leleee
I want to be the first 
Son of Adeleke
You be who wey won kill me with Ak 
I gat a lot of times so no play game 
I no a lot of people want to see me frown 
Dem want to bring me down so I no go see anything to put for mouth
I no dey play ball ohh but u dey coach me,and I know u no go let bad tin to see me
I go dey go up 
Them no go fit reach me
And I know u no good try to besiege me
 
 
Nobody call me somebody eee ohh norr yeee 
Nobody call me somebody ehhheeeee
See oya Totori me to de physical legwork 
Say me I want to blow like laycon
Totori me do the physical legwork
Say me I want to blow like a time bomb Totori me do the physical legwork,I want to buy Benz for my old boy
Totori me do the physical legwork say me I want to blow like a time bomb ehhhh ye no body knows me
No body knows meeee 
Nobody knows me
I pray somebody knows me ehhhh
I pray sombody knows me eeeeeee
Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Copyright © 2021 - BeatAfrika Media.