Connect with us

Videos

[Video] Basketmouth – “Pepper Soup” ft. Duncan Mighty x Ice Prince

Published

on

Pepper Soup official music video is Ready and Hot, It has been served by Basketmouth alongside Port Harcourt 1st son, Duncan Mighty and Rapper – Ice Prince.

Basketmouth releases “Pepper Soup” visuals (featuring Duncan Mighty and Ice Prince) the 4th music video from YABASI the hit soundtrack album for Papa Benji comedy series on YouTube. Please enjoy!

Watch the classic visuals below, Shot By Clarence Peters

 

 

Pepper Soup LYRICS

Basket!

Faji dog still dey chop shit
But na goat teeth kon dey rotten
Select e rice comot am from your beans oh
Because rice and beans e no be pepper soup

Select rice out from your beans
Select ****
Dokta

Dem no dey stand dey give woman bele oh
(No be chice)
Unless you want am make she born ***
But if you don’t understand wetin I talk oh oh
Biko we unmawa pa guy you call lgwe light

When NEPA cut big man light
Him go call Fashola, Fashola
When NEPA cut that ghetto boy light
For night him go fix am back, fix am back

If you see fowl wey dey bubble for night e yo
That fowl him no pay him dues
When life come dey show me pepper brother
I carry the pepper do pepper soup

DOWNLOAD MP3

FAST DOWNLOAD MP3

So when life show you shege show you pepper my brother
Carry your pepper do your pepper soup

Ice Prince’s Verse
See goat no dey chop dog food
Dog dey like to dey chop goat
Anytime wey you dey come through
Dem go dey begin dey talk joke
Your matter dey for everybody mouth
My brother tell me whatsup though
You go dey waka dey carry shoulder
Shebi abinibe Jon Snow

Nobody holy pass
If your neighbor dey cut grass
Omo e mean say na the time for you to go carry your own cutlass
At least no dey carry last
Life no be waka pass
My brother some snakes are greener than guava juice wey dey for grass
Open your eye open your eye

When life come dey show me pepper brother
I carry the pepper do pepper soup
Life show me shege show me shege do me something
I carry the pepper do pepper soup

As you bite me for head you no mind my hair
Na so I go bite you for yansh I no go mind your shit
Person wey dey shit no dey smile oh
Oweroye na yo chi na chi
I don go school come out no money
I follow akaraka of a high degree
Faculty of AD and DD
(Teewhy Mix)
I no do assignment but practical na hit

[Video] Basketmouth – “Pepper Soup” ft. Duncan Mighty x Ice Prince 3

Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Copyright © 2021 - BeatAfrika Media.