Connect with us

Lyrics

Frudo -“Nanaowei” Lyrics

Published

on

Frudo – Nanaowei Lyrics

Frudo -"Nanaowei" Lyrics 5

Intro

Ebubedike
Agonomo kirimo teme dau

Eheeehhhh
Nanaowei

Everywhere I go, Nanowei
Everything I do, Nanaowei
Everywhere I go, Nanaowei……

Chorus

Na the same God wey don do am for me go do am for you(Nanaowei chorus)
Na The same God wey don do am for you go do am for me (Nanaowei chorus)
Na the same God wey wake Lazarus  go do am for you (Nanaowei)

Na him go do am for me,
Na him wey do am for you,
Yea… Nanaowei

Verse 1
Hey
Frudo wanto tell u somtini now
Everyday God dey blessi me now
Everyday God dey blessi you too
Air that we breathing is so wonderful
God is the reason we sleep n we wake
Person wey get God hin no need to rake
Agonomo kiri mo, Tamara dau
Dem wan to try u, my brother how?

DOWNLOAD MP3

FAST DOWNLOAD MP3

He’s the reason why my cup just keep on running over
every minute of the day I just dey thank Jehovah
If u fly with God u no go hang for babu wire
Jesus christ the only reason why am getting higher cos na him wey make me wana say

Interlude

Nanaowei
….x16
For who u are , I worship u
For who u are, I lift u up….x2

Na the same God wey do am for me
Na the same God wey go am for you
If u believe am u go receive
God wey we serve get all tins to give
….x2

Chorus
Nanaowei …………

Make u hail him name my broda make u hail him name
Make U hail him name my sister make u hail him name

Na the same God wey do am for me
Na the same God wey do am for you

Frudo pon dis x2
Frudo Amen.

Frudo -"Nanaowei" Lyrics 6

GET SONG HERE. 

Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Copyright © 2021 - BeatAfrika Media.